A group of people (men & women) rush dey run towards a small shop wey dey beside road.
All of dem ho... - AI Avatar by stephenibikunle8 | Percify AI Avatar Generator

A group of people (men & women) rush dey run towards a small shop wey dey beside road. All of dem hold plate for hand. Lady 1 (shouting while running): Abeg shift! Make una shift! If we no run, food go finish o! Young African Lady (enter scene, confused): Ehn! Wetin happen? Why una dey run like say person dey pursue una? Group stop small, breathe hard. Young Man for group: Madam calm down! Nobody dey pursue us o! Na Tessy Tasty food dey pursue us! If you no run, you go just hear “food don finish!” Na why we dey run for our life like this! Everybody for group nod head seriously. Another Woman: Because Tessy roasted plantain dey sweet! Her roasted yam dey melt for mouth! The beans? Chai! E dey enter body well well! Young African Lady (surprised): Ah-ah! Na that kain food I miss? Me sef don ready o! Where my plate? I must buy my own today! Group shout together: YES OOO! RUN COME BUY YOUR OWN! TESSY TASTY SPOT DON OPEN OOO! Madam Tessy come out with big smile: My people una welcome o! Food dey o! Roasted plantain, roasted yam, beans—everything dey hot! Everybody laugh happily and rush inside with their plates. Narrator voice (broken English advert): My people, no dull yourself! If you taste Tessy food, you go know say original sweet dey different from imitation! Rush go TESSY TASTY SPOT today! Opposite Anglican Church Ihie Ndume before Umuana First Gate, Umuahia. Call or WhatsApp: 07030909489. Tessy Tasty Spot—food wey go make you run come back!

18

Views

0

Likes

0

Comments

0

Shares

#people#lifestyle#comedy#cinematic#storytelling
Nov 24, 2025
default

Comments (0)